Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,028 members, 7,828,608 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 12:03 PM

See Wat Recession Dey Cause - Jokes Etc (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / See Wat Recession Dey Cause (21255 Views)

Shey Nah Ths Type Of Mouse Dey Cause Lassa Fever? / VERY FUNNY: Make Una See Wetin Big Nyash Dey Cause....lolzzzzzz / I Ask God For Cute Chick With Long Legs And Big Ass, See Wat I Got! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29) (Reply) (Go Down)

Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 12:12pm On May 19, 2009
no be me talk am
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 12:28pm On May 19, 2009
u too dey fear
Re: See Wat Recession Dey Cause by spenchuks(m): 1:00pm On May 19, 2009
na big time coward
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 1:03pm On May 19, 2009
ona no be d same?
Re: See Wat Recession Dey Cause by spenchuks(m): 1:10pm On May 19, 2009
cowardice doesnt exist in my dictionary grin
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 1:17pm On May 19, 2009
i hear u
Re: See Wat Recession Dey Cause by spenchuks(m): 2:08pm On May 19, 2009
so they've returned ur hearing aid undecided
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 2:22pm On May 19, 2009
u deaf b4 ni?
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 3:06pm On May 19, 2009
poor spens
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 3:21pm On May 19, 2009
clemcykool
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 4:08pm On May 19, 2009
blinks innocently***
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 4:14pm On May 19, 2009
plucks off the innocent looking eyes for good
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 4:18pm On May 19, 2009
wicked thing

























































;d;d;d;d;d;d;d;d;d;d;d;d;d;d;d
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 4:26pm On May 19, 2009
upon all those wastage na error u still bring come out
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 5:04pm On May 19, 2009
clem na u be dis wink
Re: See Wat Recession Dey Cause by spenchuks(m): 7:34pm On May 19, 2009
clemcymumu and lolabee, una dey try oo
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 7:55pm On May 19, 2009
but dat clemsymumu sound ni. . . . lipsrsealed sha cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by spenchuks(m): 7:58pm On May 19, 2009
complete am jorh, abi u dey fear ur twinny?
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 9:59am On May 20, 2009
spens the slowpoke ;d how do u like that for a change?
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 11:12am On May 20, 2009
perfect! cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 2:45pm On May 20, 2009
lol
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 2:50pm On May 20, 2009
where your grey teeth
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 3:34pm On May 20, 2009
na ur grey hair u go see
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 11:11pm On May 20, 2009
Ben20001:

na dickele na.

I no knw why dem give am choir master for C & S

You can lieeee! Devil sef dey fear. shocked
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 10:31am On May 21, 2009
na dat type dem dey call liyarat cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 10:37am On May 21, 2009
cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 12:51pm On May 21, 2009
that's my wife kiss kiss kiss kiss cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 1:12pm On May 22, 2009
tytylayor:

cool

How far wit the kokomycin stuff wink
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 1:16pm On May 22, 2009
Effects of recession wink

Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 2:16pm On May 22, 2009
teissys, is dis kenya or ojuelegba
Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 2:23pm On May 22, 2009
Nairobi !
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 2:52pm On May 22, 2009
tytylayor:

teissys, is dis kenya or ojuelegba

~Roflmao~
The first building na work place-office. The woman buying chicken na my mama's sista's sista
The kid down there na my kid bro at our stockfish plantation. We transport stockfish to America cheesy cheesy cheesy

Studio CFR:

Nairobi !

Buahahahahahahaha. . . I reserve my comments

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29) (Reply)

Funniest Pidgin Proverbs Ever / Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) / Nairalander/ Threads/ Posts That Made You Laugh Hard In 2015

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.