Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,192 members, 7,829,268 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 11:11 PM

See Wat Recession Dey Cause - Jokes Etc (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / See Wat Recession Dey Cause (21261 Views)

Shey Nah Ths Type Of Mouse Dey Cause Lassa Fever? / VERY FUNNY: Make Una See Wetin Big Nyash Dey Cause....lolzzzzzz / I Ask God For Cute Chick With Long Legs And Big Ass, See Wat I Got! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29) (Reply) (Go Down)

Re: See Wat Recession Dey Cause by dani1luv: 11:30am On May 16, 2009
klap for your'sef. .

intelligent ; 9ce
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 11:49am On May 16, 2009
dani1luv:

klap for your'sef. .

intelligent ; 9ce


yes sir!!!
Klapping for herself; Welldone Teissy, try again another day! Lyk zat?cheesy
Re: See Wat Recession Dey Cause by sholabanke(m): 11:50am On May 16, 2009
good
Re: See Wat Recession Dey Cause by dani1luv: 12:17pm On May 16, 2009
teissys:

yes sir!!!
Klapping for herself; Welldone Teissy, try again another day! Lyk zat?cheesy
good
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 12:20pm On May 16, 2009
cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by dani1luv: 6:54pm On May 16, 2009
nonsense
Re: See Wat Recession Dey Cause by studio43(m): 8:31pm On May 16, 2009
danny1

if i be you, i go lock this thread without looking back.
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 11:19pm On May 16, 2009
Well thank God Danny isn't u. . . u can only wish Studio! Even a genie will laugh at u tongue
Re: See Wat Recession Dey Cause by studio43(m): 4:00pm On May 17, 2009
Low life's like you dont bother me tongue
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 11:31pm On May 17, 2009
Oh my! See what recession dey cause tongue
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 9:20am On May 18, 2009
no be small thing cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 9:54am On May 18, 2009
i hope say no be average thing sha
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 11:44am On May 18, 2009
no na long thing cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 11:53am On May 18, 2009
perfect
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 12:07pm On May 18, 2009
u sound as if i can take one in
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 12:11pm On May 18, 2009
*clears throat*
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 1:21pm On May 18, 2009
ready to deliver ur rotten speech cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by romsky: 1:24pm On May 18, 2009
wake me wen she finish
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 1:51pm On May 18, 2009
mtshhewwwwwwwww
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 3:27pm On May 18, 2009
she no fit start even in ten years coming
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 3:57pm On May 18, 2009
recession ti ba gbogbo yin, shior
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 4:02pm On May 18, 2009
*whistling*
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 9:36pm On May 18, 2009
see as u dey spoil the song
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 10:09am On May 19, 2009
na who get dat froggy voice
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 10:48am On May 19, 2009
na dickele na.

I no knw why dem give am choir master for C & S
Re: See Wat Recession Dey Cause by spenchuks(m): 11:06am On May 19, 2009
he's the choir cordinator for the deaf and dumb
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 11:10am On May 19, 2009
ohhhhhh,spencer howdy?
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 11:34am On May 19, 2009
deaf and dumb dey sing for choir?
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 11:43am On May 19, 2009
na Gods wok
Re: See Wat Recession Dey Cause by spenchuks(m): 12:06pm On May 19, 2009
no mind them, dem no believe in miracle
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 12:06pm On May 19, 2009
wink
Re: See Wat Recession Dey Cause by spenchuks(m): 12:07pm On May 19, 2009
e be like say u get apolo

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29) (Reply)

Funniest Pidgin Proverbs Ever / Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) / Nairalander/ Threads/ Posts That Made You Laugh Hard In 2015

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.