Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,534 members, 7,843,651 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 09:15 AM

See Wat Recession Dey Cause - Jokes Etc (12) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / See Wat Recession Dey Cause (21318 Views)

Shey Nah Ths Type Of Mouse Dey Cause Lassa Fever? / VERY FUNNY: Make Una See Wetin Big Nyash Dey Cause....lolzzzzzz / I Ask God For Cute Chick With Long Legs And Big Ass, See Wat I Got! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (29) (Reply) (Go Down)

Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 3:01pm On May 30, 2009
Which people sef? Make una mention them
Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 3:09pm On May 30, 2009
nothig go still happen even if i mention names.

just that i dont want another tsunami here, shogbo?
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 3:25pm On May 30, 2009
Yeah nuffing go hapun if you mention am; at the same tyme, tsunami go hapun if you mention am?
Buahahahahaha. . . I no fit shout
Re: See Wat Recession Dey Cause by dani1luv: 3:28pm On May 30, 2009
teissys:

dani kindly desist from using emoticons without text
Yes MA
Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 3:29pm On May 30, 2009
Shout make i dash u left hand naw.
Re: See Wat Recession Dey Cause by dani1luv: 3:31pm On May 30, 2009
Who tell you sey them nor born me with left hand
Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 3:34pm On May 30, 2009
teissy!
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 3:40pm On May 30, 2009
Oh, who is shouting my name lyk dat? Speak your mind!!!

@ Dani:
With the power vested upon me by Seun, I declare Dani banned. From now on, teissys is the new moderator of the jokes section grin
With all that said and done, The jokes Section is out of bounds for Studio and a few other remnants until further notice. . .
Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 3:42pm On May 30, 2009
Only if its raining grin
Re: See Wat Recession Dey Cause by dani1luv: 3:44pm On May 30, 2009
teissys:

Oh, who is shouting my name lyk dat? Speak your mind!!!

@ Dani:
With the power vested upon me by Seun, I declare Dani banned. From now on, teissys is the new moderator of the jokes section grin
With all that said and done, The jokes Section is out of bounds for Studio and a few other remnants until further notice. . .

GBAM!!!!!!!!
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 3:51pm On May 30, 2009
Studio CFR:

Only if its raining grin

Because you fear tsunami abi? See monkey eating banana grin

dani1luv:

GBAM!!!!!!!!

My friend commot for here jor, I banned you.
Gbam for wetin? You are showing me your igbotic prowess now when I have declared you redundant, Byebye Dani, we will try our best to miss you when you are gone (But we are not promising you that!) grin grin grin
Re: See Wat Recession Dey Cause by dani1luv: 3:53pm On May 30, 2009
I have suffered a lot
Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 3:54pm On May 30, 2009
Recession don make some people nor dey fit wake up from slumber on time.
Re: See Wat Recession Dey Cause by dani1luv: 3:57pm On May 30, 2009
You no even put example
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 4:00pm On May 30, 2009
Recession of giving examples to support his statements grin
Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 4:07pm On May 30, 2009
u nor fit see my back teissy kiss
Re: See Wat Recession Dey Cause by dani1luv: 4:21pm On May 30, 2009
teissys and not teissy
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 4:26pm On May 30, 2009
Thank you Dani kiss
Re: See Wat Recession Dey Cause by dani1luv: 4:30pm On May 30, 2009
My pleasure wink
Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 4:34pm On May 30, 2009
una don gang up against me abi grin
Re: See Wat Recession Dey Cause by dani1luv: 4:37pm On May 30, 2009
Na your fault na. .
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 4:55pm On May 30, 2009
grin grin grin

Nairalanders unite against Studio!!!
Re: See Wat Recession Dey Cause by dani1luv: 4:57pm On May 30, 2009
I would deal wit him specially
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 7:43pm On May 30, 2009
with wetin? cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 11:28pm On May 30, 2009
na recession dey cause all these confusion? sad Thank God i'm in the Bahamas grin grin grin
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 2:43pm On May 31, 2009
Thanx God am in the land of milk and honey grin grin grin
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 4:03pm On May 31, 2009
see una cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 4:47pm On May 31, 2009
Mmmmmmmh. . .

cool cool cool cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 5:55pm On May 31, 2009
Recession don make some people dey dream big for this hot afternoon.

bahamas ko, banana republic ni. tsewwww
Re: See Wat Recession Dey Cause by Abbygyal(f): 7:53pm On May 31, 2009
dis pics makes me sad oo teissy. . .any nice pics from kenya apart from wah recession has caused?
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 7:32am On Jun 01, 2009
No Abby, Kenya is beautiful; very beautiful. It's just a pity that the gap in the society continues to widen between the rich and the poor as the rich become richer and the poor become poorer. Refer to this link that ws dedicated to Kenya:

www.nairaland.com/nigeria/topic-51356.0.html

Now, see how Politicizing the social welfare of the common civilian does to the poor citizen.
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 8:01am On Jun 01, 2009
My Beautiful Country Kenya  grin grin grin

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (29) (Reply)

Funniest Pidgin Proverbs Ever / Nairalander/ Threads/ Posts That Made You Laugh Hard In 2015 / Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.