Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,345 members, 7,850,263 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 05:16 PM

See Wat Recession Dey Cause - Jokes Etc (13) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / See Wat Recession Dey Cause (21328 Views)

Shey Nah Ths Type Of Mouse Dey Cause Lassa Fever? / VERY FUNNY: Make Una See Wetin Big Nyash Dey Cause....lolzzzzzz / I Ask God For Cute Chick With Long Legs And Big Ass, See Wat I Got! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (29) (Reply) (Go Down)

Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 8:16am On Jun 01, 2009
Home sweet home kiss

Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 8:27am On Jun 01, 2009
I love that town center picture cheesy
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 8:33am On Jun 01, 2009
but e be like say na only Mombasa fine for kenya
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 8:39am On Jun 01, 2009
Nope. Malindi is beautiful too. Nairobi has been focused on in the link that I gave that's why I focussed my attention on home sweet home kiss
Re: See Wat Recession Dey Cause by Abbygyal(f): 8:53am On Jun 01, 2009
hmmmn nice pics wink
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 8:58am On Jun 01, 2009
D1KeleVra:

I love that town center picture cheesy

recession of the eyes cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 9:00am On Jun 01, 2009
May u be imprisoned this new month cheesy
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 9:04am On Jun 01, 2009
Sweet mamaland kiss

Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 9:06am On Jun 01, 2009
But recession dey still reign grin grin grin
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 9:13am On Jun 01, 2009
hmmmm. . . all the pics are nice wink
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 9:17am On Jun 01, 2009
Oya! Bak to wetin recession dey cause cheesy
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 9:18am On Jun 01, 2009
It causes sickness
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 9:24am On Jun 01, 2009
Sickness of the pocket
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 9:40am On Jun 01, 2009
Recession of recessions shocked cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by StudioCFR(m): 9:44am On Jun 01, 2009
teissy,

Do you need our prayers?
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 10:31am On Jun 01, 2009
Prayers for wetin? Who the hell are you; the oracle of Nairaland?? Carry your prayers and go, recession is prayer-resistant abeg
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 10:34am On Jun 01, 2009
cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 10:34am On Jun 01, 2009
recession is prayer-resistant cheesy
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 10:40am On Jun 01, 2009
na u r happy bah? cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 10:46am On Jun 01, 2009
cheesy
Who?
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 10:54am On Jun 01, 2009
This recession don affect sylv well well
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 11:17am On Jun 01, 2009
abi na u e affect pass cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 11:20am On Jun 01, 2009
swear say you don eat this morning.
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 11:21am On Jun 01, 2009
he is on diet
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 1:10pm On Jun 01, 2009
tell am again cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 1:43pm On Jun 01, 2009
u deaf?
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 1:45pm On Jun 01, 2009
sharap dia cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 1:53pm On Jun 01, 2009
Ben20001:

swear say you don eat this morning.

Yeah, Benji; you've said it all grin
Because he has only water and remains of last nyt's garri in his fridge, he has decided to go on "hunger-strike"
But we know better cheesy


ECONOMIC RECESSION!!!
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 1:55pm On Jun 01, 2009
thank gawd 've got a witness.
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 1:58pm On Jun 01, 2009
*burns down thread*
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 2:03pm On Jun 01, 2009
Recession made you think so
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 2:11pm On Jun 01, 2009
clemcykul:

*burns down thread*

*ties her to the foundation of the thread then jumps out thru the window* phew! that was close! sad

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (29) (Reply)

Funniest Pidgin Proverbs Ever / Nairalander/ Threads/ Posts That Made You Laugh Hard In 2015 / Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.