Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,488 members, 7,830,461 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 10:42 PM

He refused to Prostrate as Yoruba culture demands - Culture (7) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / He refused to Prostrate as Yoruba culture demands (12028 Views)

Village In America Where The Yoruba Culture Is Being Practiced (Photos) / Seven Interesting Facts About The Ancient Yoruba Culture / "We The Ewe People Of Ghana Are The Same As Yoruba"- Yewe2011.ewe Guy From Ghana (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: He refused to Prostrate as Yoruba culture demands by oyinda3(f): 8:47pm On Aug 01, 2009
na2day?:

chei! na true u talk ooo.


oya fine girl, how do u does? u know say the very minute wey i view u like so, my heart lost, when i go look again, my heart appear, if u no go mind fine girl, i want to be ur onez and onlyz, infact, i want to be ur style plus with plenty[size=16pt] +[/size]s and no [size=16pt]-[/size]s, i want to faze u not just tuface u bcuz i get blackface but bcuz say i don kolo for u finish. if no bi for omotola i for don marry u now now bcuz dem no dey call me lagbaja for nothing. so as i dey yan, u bi my lovina and i bi ur big lo, i no get 2shotz bcuz i 9ice like that ask mode 9. u still no wan believe me? i go amplifyd my crew with some Slam just to prove say i don Kush for u finish. I know say u ur name no bi Sade or Asha but u still be my true African china; no look me say i too bi Mr. Cool, dat one na just for effect, for bedroom i be Ruggedman, pure kokomaster Dbanj style. i get plenty money to pour for ur bodi, e easy? i bi king for my villa nau, na hin make dem dey call me Sound Sultan, by the way i don already arrange for Pasto Goody Goody for our wedding so we fit Maintain for Olu place till the party start . ehen, no go near that my new house boi Eedris Abdulakreem, hin ney dey take hin eye see woman, now hotteju will u marry me?  kiss kiss kiss kiss

ok now. my respect for u don multiply by 20 for that elaborate proposal. u see hotteju na my daughter.if u want her hand, u must to prostrate before me!!  but i like u tho. i think fit make agood in-law  but u must prostrate first  grin grin grin
Re: He refused to Prostrate as Yoruba culture demands by oyinda3(f): 8:49pm On Aug 01, 2009
hotteju u r very lucky o my daughter. me sef i dey jealous u small cheesy
Re: He refused to Prostrate as Yoruba culture demands by Moyola(f): 8:51pm On Aug 01, 2009
na2day?:

e didn't easy, na loff grin grin grin

dhiz luff na elele!! cheesy

hotteju:

I think the Love arrow just stuck me
I AM IN LOVE

We need a wedding planner grin grin

luff arrow chucku  yu juz lyk dhat? shocked
weddin? weldun!! cheesy
Re: He refused to Prostrate as Yoruba culture demands by oyinda3(f): 8:52pm On Aug 01, 2009
abi moyola u want to be wedding planner?
Re: He refused to Prostrate as Yoruba culture demands by Moyola(f): 8:57pm On Aug 01, 2009
oyinda.:

abi moyola u want to be wedding planner?

Oti o! dhiz one wey luff arrow chuck HotTeju anyhao. . it seemz i'll be mur of d weddin' crasher o! cheesy
Re: He refused to Prostrate as Yoruba culture demands by na2day2(m): 8:59pm On Aug 01, 2009
hotteju:

I think the Love arrow just stuck me
I AM IN LOVE

We need a wedding planner grin grin

dont  worry, dem plenty for NL  grin grin grin


oyinda.:

hotteju u r very lucky o my daughter. me sef i dey jealous u small cheesy

u shld bi  grin grin

Moyola:

dhiz luff na elele!! cheesy

no bi small thing  grin grin grin
Re: He refused to Prostrate as Yoruba culture demands by Remii(m): 12:47pm On Aug 02, 2009
Moyola:

Oti o! dhiz one wey luff arrow chuck HotTeju anyhao. . it seemz i'll be mur of d weddin' crasher o! cheesy

What are you saying, moyola, are you saying the bridegroom is "anything can happen guy"? could ditch the bride on her way to alter?, lol. grin grin grin
Re: He refused to Prostrate as Yoruba culture demands by na2day2(m): 6:41pm On Aug 02, 2009
Remii:

What are you saying, moyola, are you saying the bridegroom is "anything can happen guy"? could ditch the bride on her way to alter?, lol. grin grin grin

dude, no start world war 3 for here o! embarassed embarassed
Re: He refused to Prostrate as Yoruba culture demands by demmie1: 7:51pm On Sep 27, 2012
truth about prostrating in Yoruba culture.
1. you bow your head lightly to someone a little older or honored as a sign of respect.
2. you bend your head with your hand touching your knee or the ground to an elderly.
3. you fall completely on the floor if you offend someone(s) or if you are requesting for something unwilling to give out.
4. pre-colonial: you fall on the floor rolling in complete humility if you offend an older and powerful individual.
so prostrating during wedding shows that you are seriously demanding their daughter which they are unwilling to give out. it's a sign that you are begging with humility for someone you love.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

Why I Fought My Wife In Public –deji Of Akure / What Are The Names Of These Animals In Your Language / Osun, Ekiti Highest In Female Genital Mutilation In Nigeria - Experts Lament

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.